Thursday, 16 October 2014

Covenant University Suspends Students 3 Weeks To Exams

News reaching me is that the formidable CU has suspended various students for many trivial reasons such as double piercings in their ear, phone possession, having sim enabled ipads and other silly reasons. The students are to be suspended for four weeks, just three weeks to examinations, and are to go home today.

IMO, this is wickedness of the highest order. How would you suspend students just a few weeks to exams? The normal practise of the school is to suspend erring students at the start of a new semester but, these students are going home towards exam period. And when people bash the school, they complain.

I also her the school takes great joy in expelling and suspending students for foolish reasons. And how the school makes final year students come back(spill over) for one whole year just because of a 3 unit course.. Really silly angry
According to tori, three KAI officials wey be Benjamin Akinade, Olayinka Olowu and Adebayo Ayeni dey Lagos State Taskforce on Environmental and Special Offences (Enforcement) unit and dey go soon carry them go court.

Dem arrest the KAI officials after the woman wey dem rape go report to KAI headquarters for Ikeja, Lagos. Wetin happen be say, the woman no gree use pedestrian bridge for Ojota Lagos as she try use expessway cross go other side.

According to the woman, the KAI officer arrest her say she break traffic law, but dey come tell her say make she settle them with 10000 naira as bribe make them free am. She come talk say dey come threaten her say if she no pay, she dey go prison. As she no get the money, dem tell her say make she use wetin she get free her self. She come add say dey intimidate her come carry her go hotel and na there them rape am.

One KAI administrator, Onipede Offi confam am say the case dey Lagos State Task Force Alausa, for proper investigation. He say dem go make sure dey punish them if dem dey guilty.

Task force chairman, Bayo Sulaiman, Chief Superintendent of Police, say dem go charge them go court make dem face prosecution and dem go treat them like common criminals if dem dey at fault. Him come finally say dem send them go Iyana Ipaja, but dey come waka go Ojota to go dey collect money.
- See more at: http://pidginrepublic.com/ng/forum/156/three-kick-against-indiscipline-kai-officers-rape-24-year-ol#sthash
According to tori, three KAI officials wey be Benjamin Akinade, Olayinka Olowu and Adebayo Ayeni dey Lagos State Taskforce on Environmental and Special Offences (Enforcement) unit and dey go soon carry them go court - See more at: http://pidginrepublic.com/ng/forum/156/three-kick-against-indiscipline-kai-officers-rape-24-year-ol#sthash.3oObFnDW.dpuf

- See more at: http://pidginrepublic.com/ng/forum/156/three-kick-against-indiscipline-kai-officers-rape-24-year-ol#sthash.3oObFnDW.dpuf
HBHGFFFFBFFGHHHGGGGGAccording to tori, three KAI officials wey be Benjamin Akinade, Olayinka Olowu and Adebayo Ayeni dey Lagos State Taskforce on Environmental and Special Offences (Enforcement) unit and dey go soon carry them go court.

No comments:

Post a Comment